Woman take scissors cut off e own daughter toe as punishment
Police take the piece of cut-off-toe which dem go use as evidence through investigation.
Mahama talk sey go report your landlord if…
The president dey talk rent issues at the time wey most Ghanaians dey complain bitterly over landlords’ demand for 2 years’ rent advance amidst high increase as well.
What’s Ghana waiting for? to view porno, you for use ID card prove sey u get 18yrs before
New law for Australia require sey boys for prove sey dema age catch 18 and above before dem go fi reach porn sites.
Police officer die for e room for Accra; dem suspect suicide
They go find one senior police officer, DSP Rockson Gyasi dead bodey for dema family house at Akweteyman on Friday March 13 2026 and dem dey investigate secof e check like e no be natural death he die
We go bomb Iran ‘just for fun’-Trump talk NBC
Trump talk sey if Iran go continue dey block strait of Hormuz, then dem go carry more strikes on dema oil hub.
Jealous boyfriend go burn e girl family house-killing 3 inside.
op. These kind of brutal bad relationship outcomes dey go on waa these days. boys; including parents and ladies for look sharp so as not to turn statistics for this kind of thing
Chairman go blind as e girlfriend poor acid for ebodey.
Derick Ofosu Gyan, 27years dey struggle to regain sight as e woman he dey break up with come attack am plus acid.
Korle Bu suspend doctors den nurses over the hit & run case
They wan find out if e be emergency treatment rules wey dem shun as they carry the man come the hospital or not
some bro go beat up security officer for Ridge hospital-Accra
As dem talk chairman this, he say he no go hear word. There norr he pushed the security officer for ground and start dey beat am basabasa.
Ghanata SHS bursar dey divert students’ chow; dem arrest her
somebody come give am hint sey more times, the bursa dey carry food supplies for the students go somewhere else.
Recent Post
- Why Are Surgeons Called “Mr.” Instead of “Doctor”? The Fascinating History Behind the Tradition
- National Scholarship Opportunities in Ghana: How to Apply Successfully
- Job Interview Tips: How to Impress Employers and Increase Your Chances of Getting Hired
- How to Write a Modern CV That Gets You Noticed
- When Will the Next Nursing Training Admission in Ghana Begin?
Teacher go fight plus female student for Nyinahin Catholic SHS; Police arrest am
But this days di33, things have changed paaa ohh. In the past, ebi unthinkable for a student to even talk back when teacher dey floor dey talk; not to even think of fist fight. But the teacher too; what’sup; how you go fit throw blows plus your student who san be female? Aah well!
June 10, 2026|1:12 pm
Bernard
Police go arrest 4 SHS students in Ada as dem issue threats for social media
Police go arrest 4 students of Ada Senior High Technical School as dema video to harm other students go viral. In the video, boys dey brandish cutlass to show how they wan wound dema own colleague students for campus.
May 24, 2026|4:17 pm
Bernard
CR: Another accused person allegedly kpai e bodey for police cell-People Vex
Police go arrest Mr. Emmanuel Cudjoe on May 10 after e girlfriend go report sey he chop e 11-year-old stepdaughter.
May 14, 2026|4:37 am
Bernajis