
Managers’ wey dey Korle Bu Teaching Hospital suspend two doctors den two nurses after meners accuse them of refusing to attend to the man wey car knock am and run off.
The hospital announced dema suspension decision for statement released on Monday, Feb. 23 after many people bore over reports sey dem turned the victim away even though e condition make critical.
Read this article in formal English; click here
The hospital talk sey dem remove from duty the four staff members as investigation of the matter dey go on to find out what really happened.
They wan find out if e be emergency treatment rules wey dem shun as they carry the man come the hospital or not.
Dem talk the 4 staff to cooperate so sey the investigation go make fair and without any kululu.
The victim be 29-year-old Charles Amissah who dey job plus Promasidor Ghana Limited as an engineer. Bro suffered serious injuries for e shoulder as one car bi hit am and speed away for the Circle overpass on Feb. 6.
As the thing happened, dem attend to am there norr and den put am for ambulance go about 3 different hospitals but dem all talk sey bed nor dey and so reject the case until he come go unconscious for Korle Bu.
By the time dem start to bring am back, na bro die already.