
Police go arrest Mr. Emmanuel Cudjoe on May 10 after e girlfriend go report sey he chop e 11-year-old stepdaughter.
You may read this in formal English; click here
The interesting part of this story be sey the man was found dead while in Police custody at Agyikrom in the Central Region. And according to Police, the man take rope hang e bodey for cell.
Now, both e family and the general public seem to set aside his alleged crime as dem dey demand for answers from Ghana Police over how somebody go fi hang e bodey just like that in dema custody.
Report sey suspect’s mummy go the police station to visit am but police meners nor allow am inside to see e accused son. Then later, the family was shocked with the news that the guy committed suicide inside e cell.
Police say dem find the guy hanging around 11:00am using rope he tear from blanket. Dem claim he get no sign of physical torture for e body.
Dem carry suspect’s body go morgue for the Cape Coast Teaching Hospital for autopsy as investigation dey go on.
As it stands now, e check like the public come vex Police over the guy’s death secof this kind of things wey detainees for dema custody go just die like that without any convincing explanation, dey worry meners paaa for the country inside.