Teacher go fight plus female student for Nyinahin Catholic SHS; Police arrest am

But this days di33, things have changed paaa ohh. In the past, ebi unthinkable for a student to even talk back when teacher dey floor dey talk; not to even think of fist fight. But the teacher too; what’sup; how you go fit throw blows plus your student who san be female? Aah well!

Police go arrest 4 SHS students in Ada as dem issue threats for social media

Police go arrest 4 students of Ada Senior High Technical School as dema video to harm other students go viral. In the video, boys dey brandish cutlass to show how they wan wound dema own colleague students for campus.

CR: Another accused person allegedly kpai e bodey for police cell-People Vex

Police go arrest Mr. Emmanuel Cudjoe on May 10 after e girlfriend go report sey he chop e 11-year-old stepdaughter.

Police go bab  midwife wey dey do baby selling business for Accra

She san carry another GH¢35,000 give Madam Janet and talk am to go give another small girl to a couple at Pokuase.

Police bab midwife wey dey do ‘steal  and sell’ of children for Accra

She san carry another GH¢35,000 give Madam Janet and talk am to go give another small girl to a couple at Pokuase.

Dem dey search for Mallam wey sexually abuse more than 20 kids

Dem accused the Malam of raping and defiling both boys then girls for Nkwadaa area. For one secrete audio involving one of the victims,

Prez Maham unveil plan for workers to get dema own home

President Mahama come announce an initiative that go help nurses, teachers and other workers get dema own home.

Suspected soldier go murder somebody plus e wife for Tema

Dem put bounty for e head top. Anyone who fi grab  am or show e hiding place, leading to arrest  go get a GH¢100,000 reward free.

UK government wan pass law to ban phone use in dema schools

For Reform UK, education spokesperson Suella Braverman, e be phone use wey dey spoil and distract kiddies for schools in the country and enforcing the ban go help the children to do the right thing.

UK Ghanaman food-seller locked up in jail for storing food in bathroom

And from those unhygienic areas, he dey supply meals to supermarkets and other retail outlets.