Chairman go blind as e girlfriend poor acid for ebodey.

Bernajis Media|March 14, 2026 4:28 pm


Derick Ofosu Gyan, 27years dey struggle to regain sight as e woman he dey break up with come attack am plus acid.

Read this story in formal English from Source:3news

Derick go do some short course be for journalism, after he plete SHS as he wan become full time journalist. He later got some ECG contract which make am go  change ECG meter around the country.

Report talk sey e lady friend from Nsawam come  visit and spent the night plus am at Sogakope. E be that night wey Derrick come discover that the lady dey follow other men and dey cheat on am. There norr he bored as he make the lady chop block on his phone, social media and ended communication plus her everywhere.

One month passed after the incident, one dawn be wey Derick dey prepare for work. He comort outside to take e bath and there nor the same lady appeared on am. The lady then carry acid poured for e bodey. After she finished, she dey run away but meners hear the commotion and raised alarm. They catch am and handed her over to the police.

Derick later come hear sey dem jailed the lady for 5 years even though none of his family members go the court throughout her trial.

Derick go do 3 surgeries since the attack to treat severe burns for most part of e bodey. He wey make fresh bwoy, energetic plus a lot of ambition now come make completely blind. He now  dey depend on e mommy to help with everything.

Derick dey plead  with Ghanaians make dem come support am as he still make determined to reach e go of full time journalist despite everything, including his current condition.

He san dey hia financial support to go do further surgery for India to get e sight restored.

Derrick e mom, Aunty Lydia come make disappointed in the  family of the lady wey harm e son as dem no dey care to support financially. So she dey beg the general public to come show e son mercy to help build e life back.

Leave your Comment