
Police for Western North Regional Command go nap one man wey go put fire for e girlfriend house, killing three persorn at Subrinkwanta in the Bibiani-Anhwiaso-Bekwai Municipality.
The guy, Kwaku Numatekpor, a.k.a “on god” allegedly go burn the lady e house after dema relationship start dey mess up.
Read this in formal English at the source: 3new
The thing come cause severe burns for these family members: 19-year-old Benedicta Cudjo, a student, her 60-year-old mother, Mary Oppong, and her 22-year-old sister, Dora Cudjo.
The police people talk sey dem rush Benedicta Cudjo go hospital but she later nor make am. E mommy then he poppy too go die for another hospital.
The third persorn, Dora Cudjo too go die for Komfo Anokye Teaching Hospital.
The police talk sey dem go make sure justice is served in this unfortunate matter.
The suspect still dey police cell as investigation dey go on to understand what really led to all that.
op. These kind of brutal, bad relationship outcomes dey go on waa these days. Boys; including parents then ladies for look sharp so as not to turn statistics for this kind of things. check different, similar story here