
Ridge hospital management come confirm sey patient relative come beat one of dema security guards rough rough for duty.
Read this article in formal English; click here
The hospital talk sey the thing happened on Feb 18th around evening t at the labour ward. The guy wey beat the officer name be Gabriel Dimson. He go the ward in the company of e mommy then another persorn.
The beatings matter come at the time wey one woman too go steal somebody e baby for another hospital in Accra.
What happened be sey, the security officer talk the guy make he shift e bodey go the reception area secof the rule be sey no bro go fi enter the ward inside if e no be visiting time.
As dem talk chairman this, he say he no go hear word. There norr he pushed the security officer for ground and start dey beat am basabasa.
Dem report sey the guy beat the gate officer to the point that, he come dey unconscious and medical staff attend to am and he dey respond to treatment on admission.
Dem take the matter go police station at Adabraka and they arrest chairman, the Azumah. Investigation dey go on to know what really happened.
The hospital authority condemns what the guy go do to the security officer and dem advise the public to cooperate and pet rules if they visit health facilities.