Ghanata SHS bursar dey divert students’ chow; dem arrest her

Bernajis Media News Desk|February 21, 2026 7:58 pm


Dem go bab Ghanata SHS bursa, Sarah Lamisi as she dey pack students’ food go elsewhere.

Read this article in formal English; click here

Madam Linda Ocloo, the Greater Accra Regional Minister who also be the MP for the area come confirm the arrest then what the bursa dey do with students’ food for her social media post.

According to the MP, somebody come give am hint sey more times, the bursa dey carry food supplies for the students go somewhere else.

What the bursa do, the minister talk sey e no chill at all secof the food be very important for the students’ welfare and the behavior be what dey make people no dey trust public institutions again.

The MP made sure sey police meners come take the woman go and dem still  dey do investigation over the matter.

 Madam Ocloo also talk sey people  wey dey do such kind of things for shun secof dem go catch them and the law go deal plus them by all means.

Below be what the Minister post for e social media over the matter:

Leave your Comment