
Minister for Education, Mr. Haruna Iddrisu come talk sey dem dey plan how they go fi use AI and other IT tools to make education better for Ghana and in other African countries.
For e Facebook page, on Friday, January 23, 2026, the minister share sey he then the Vice president of Google discuss the matter during e visit to UK recently.
Read formal English of this article: click here
Dema discussion focus on how they go fi use technology to improve education and how they go fi make am more accessible to everyone.
Mr.Haruna Idrisu disclosed sey currently, Google then University of Ghana dey collabo plus GDI Hub on projects wey go make local language speech recognition better using artificial intelligence. The target dialects be: Twi, Ewe then Dagbani.
The minister indicate sey more people go benefit if wana local languages are infused into artificial intelligence for educational or learning materials.