
The assistant manager way dey spy metro mass buses come talk say the company sell 313 of dema busses and each one cost GH¢2,500 pɛ.
According to the man, Metro Mass decides say them go sell the buses that cheap secof dem all spoil and no go fit job for wana roads top again.
Them sa talk say if they wan repair the buses ah, ego cost too much; and that be wai edey hia pass say they for sell them cheap to make some coins.
The Metro Mass Bossu also talk sey selling the buses cheap make am possible for them to clear dema car park so the place no go make too chocked with spoil buses.
The man also sey metro mass get chawo problems. Some bi sey most of dema buses make too old. They also no dey get cash wey go help them put the buses in good shape. All these wahala no dey make them work the way they for work.
Read this story in formal English here
People dey talk about metro mass matter recently secof how Accra make choke and mɛnɛs no dey get car to and from work.
People too bore and dem dey talk secof how some of wana leaders and state bosses dey sell cheap anyhow, state resources to dema friends and family.