
Islamic police wey dey Nigeria’s northern state of Kano go bab nine Muslims they spy sey dem dey chop food on the first day of dema Ramadan fast.
Kano be one of the Nigerian states wey get Muslim majority and so dey get sharia law plus the normal legal system.
Read this article in formal English; click here
Dema Islamic police wey they call Hisbah, dey move from one chop bar to another, market areas, and everywhere, dey search for Muslims wey no dey follow fasting hour rules. The police self dey patrol areas wey chawo Christians dey live.
For Islam, you no go fi chop between sunrise then sunset and fasting be one of dema five pillars. E dey provide guideline on how muslims for dey behave dema bodey
Dema bossu Alhaji, Mujahid Aminudeen talked the BBC sey dem retained seven men then 2 females who act like dem nor know sey the Ramadan fast start already.
According to the alhaji, dem arrest the nine people so sey they go seat them down and teach them why dey for take part in the fasting, how they go fi pray, read Quran so sey they go become better Muslims.
E no make clears the time the Islam police people go free them. Similar thing happened for the past wey dem go see arrested meners’ relatives and ordered them to do strict monitoring and ensure compliance till the whole thing end.
12 states wey dey Nigerian’s northern side dey practice sharia law since about 20years ago