Parliament approves GH¢2.9 Billion for Medical Fund wey dem dey call “Mahama Cares”

Bernajis Media News Desk|February 15, 2026 4:10 pm


Parliament approved GH¢2.9 Billion for the Ghana Medical Trust Fund wey dem dey call “Mahama Cares”. This go help meners wey get non-infectious diseases like  kidney problem across the country.

The approval show sey the government make serious over efforts to improve access to specialized healthcare, especially for persons wey get chronic diseases.

Read this article in formal English; click here

 Parliament also discussed the policy and how they go fi fund am. Dem all talked about how chronic diseases they worry all Ghanaians and impacts on the nation’s healthcare system.

Members also talk sey the initiative arrived at the right time. This go help reduce pocket-cost of medical expenses and e go make it possible for people wey no get money to have access to specialized healthcare.

 Apart from supporting meners wey sick, dem go use the Mahama Cares Fund to upgrade selected health facilities so sey they go fi provide advanced medical care.

As parliament finished the approval, what dey hia now be full implementation.

Officials assured sey dem go manage the money well well and dem no go agree for chop chop. This go help meners wey no get shishi to benefit and to strengthen wana country’s healthcare system.

Leave your Comment