
People vex as one official for South Korea talk sey dem for import foreign women to come boost dema country’s birth rate. According to him, they go fi bring in women from Vietnam den Srin Lanka make dem pair with South Korean men to born more kiddies.
Read this story in formal English; click here
The man’s suggestion come at the time wey South Korea dey struggle with the lowest birth rates in the world. This could cause dema current 50 million population reduce to just 25 million in 60 years.
But Kim’s statement nor go down well as meners listened to am on television. The matter angry many people and dem say dey for sack am from the ruling Democratic Party.
Chairman tried sey he go make the matter die down small with apology but e no work.
According to am, e comment was meant to highlight how dema people no dey born leading to population issues especially in rural regions. But he naa accept sey he no force, the language he take talk the matter.
The Vietnamese Embassy in Seoul condemned the man’s comment sey, it shows how people dey view migrant women and minority group for South Korea.
The Democratic Party’s Supreme Council voted to remove am from the party.